Posts

Showing posts from March, 2019

[Lyrics] Loose guard by KB ft Mr Fink

Image
Verse1:(Mr Fink) You start race no mean say you go finishi first oh I know say I know say many people dey stress ohhhhh Oluwa abeg make in sure for me Because I get before no be property Cunny man die cunny man bury am  E plenty for my area Some depend on occupation Some depend on education Some na opportunity be their only solution And you fit say me I local Because I de sleep for gutter Wetin I get na Em I offer Monkey no dey born Fowl Chorus: This Life no be wetin u think say in Be oh Make u no go loose guard oh x2 This Life no be wetin u think say in Be oh Meki nobody blind you x2 Verse2:(KB) Everybody wan become a biggie man oh Shebi u want to buy Benz oh But my brother abegi make u no de follow man oh I de pray I go get sense oh People tell you say for life you no go make am No go vex because this one na Moltivation Blind man you fit cooku rice oh And if you sin you go pay  de price oh E Never tey make you realize oh Say Ogbologbo no b...

[New Music] Taya By Afroboy Tiller

Image
Emmanuel Albert-Etuk Popularly known as Afroboytiller is a Fast Rising talented Afro Music Artiste based in Lagos, Nigeria. Afroboytiller comes with another JAM- A massive new single titled TAYA. TAYA is about an insatiable lady always asking for more. It's a new wave afro dancehall vibe. Dope song with very nice lyrical content. This boy ain't here to play. Follow link to Download👇 🕺 https://www.reverbnation.com/afroboytiller/song/30562821-taya 🕺 https://my.notjustok.com/track/386858/afroboytiller-taya